Jump to content

Smart Adeyemi

From Wikipedia
Smart Adeyemi
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemSmart Chenj-am
Famili nemAdeyemi Chenj-am
Wen dem bon am18 August 1960 Chenj-am
Ples wey dem bon amKogi Stet Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician Chenj-am
Post wey e deymember of the Senate of Nigeria, member of the Senate of Nigeria, member of the Senate of Nigeria Chenj-am
Wie e go skulFederal University of Technology Owerri Chenj-am
Party wey e dey for politisPeoples Democratic Party Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Smart Adeyemi (dem bon am on 18 August 1960) na Senato for di Kogi West constituency of Kogi Stet, Nigeria, wey enta ofis on 29 May 2007. Na APC memba. E enta as Senato for di third taim on di 30th of November 2019.

Hau e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Smart Adeyemi on 18 August 1960. E get Diploma in Poblik Relations, diploma in law, advans diploma insaid Mass Communication, an masta in Poblik Administration fom di Federal Universiti of Technology Owerri, an e kom bi journalist.

Na im bi di Nashonal President of di Nigerian Union of Journalist fom 1999 rish 2006.

Politika wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Adeyemi enta for senate insaid April 2007. E dey insaid commitee on privatelization, Industry, Federal character & inter Government Affairs (chairman). Na im stil bi vais chairman of Northern Senators forum.

Wen dem dey chek Senate wok in May 2009, ThisDay observ sey Adeyemi don wok on bills on di Stet of di Nashon Address an di Code of Conduct Bureau an Tribunal Akt Amendment, an sponsor three motions.

In May 2010, di Daily Sun tok sey mek Economic and Financial Crimes Commission stat to dey chek membas of di Assembli wey du magomago.

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Senator Smart Adeyemi CON. The Nigerian Pilot. December 15 2020.

2. Senate probes corruption allegations. Daily Sun. May 27 2010. Retrived November 11 2023.