Omowunmi Dada
Appearance
Omowunmi Dada
Industry | film industry ![]() |
---|---|
Man abi wuman | wuman ![]() |
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Nem for lokal langwej | Omowumi Dada ![]() |
Orijina nem | Omowumi Dada ![]() |
Famili nem | Dada ![]() |
Wen dem bon am | 2 October 1989 ![]() |
Ples wey dem bon am | Lagos ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej ![]() |
Wok wey e dey du | actor, model, brand ambassador ![]() |
Pat of wok wey e put mind | theater arts ![]() |
Wie e go skul | University of Lagos ![]() |
Academic degree | Bachelor of Arts ![]() |
Wen e stat wok | 2013 ![]() |
Eye kolor | brown ![]() |
Hair kolor | black hair ![]() |
Awod wey e kolet | Best of Nollywood Awards ![]() |
Nominated for | Best of Nollywood Awards, ELOY Awards, City People Entertainment Awards ![]() |
Personal pronoun | L484 ![]() |
Omowunmi Dada (dem bon am for October 10, 1989) na Naijá aktress wey pipul wel wel wen e akt di rol of Folake for M-Net televishon siris "Jimeji". E also dey inside one 2017 Yoruba langwej fim wey bi Someone in the Dark di fim win di awod for Best Indigenious fim for 2017 AMVCA awods, an for wish e win a nominashon for Best Aktress in a sopot role (Yoruba)