Adeyemi Afolayan
Appearance
Adeyemi Afolayan
Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija ![]() |
Wen dem bon am | 1940 ![]() |
Ples wey dem bon am | Kwara ![]() |
Wen e kpai | 1996 ![]() |
Pikin | Moji Afolayan, Kunle Afolayan, Gabriel Afolayan, Aremu Afolayan ![]() |
Fest langwej | Yoruba Langwej ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej ![]() |
Wok wey e dey du | actor, screenwriter, film director ![]() |
Wen e stat wok | 1966 ![]() |
Adeyemi Josiah Afolayan (dem bon am for 1940 an e kpai for 1996) na Naija aktor, fim produsa, an e dey du drama.
How e tek stat laif[chenj-am | chenj-am for orijin]
Dem born Adeyemi Afolayan (dem dey kol am Ade Love) for 1940.E kom fom Kwara Stet wey dey for Naija. E na di broda to Toyin Afolayan wey bi akto sef. Na Afolayan bi di papa of oda akto-dem wey dem no wel wel wey dia nem na Kunle Afolayan, Tayo Afolayan, Gabriel Afolayan, Moji Afolayan an Aremu Afolayan.
How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]
Afolayan join one Moses Olaiya drama grup for 1966 bot e liv di grup for 1971 go fom im drama grup wey dey du komedi on top stej.